2 Samuel 5:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
20 So David go Baal-Perazim and e win Filistia pipol for der. E sey, “God don break-pass my enemies like flood.” So dem kon koll di place, Baal-Perazim.
All di pipol for Israel kon dey kworel among demsef sey, “King David save us from awa enemies. E save us from Filistia pipol, but naw, e don run komot from di kountry bikos of Absalom.
So David attack and win dem for Baal-Perazim. David kon sey, “My Oga God don use mi take distroy my enemies like wota wey dey rush fit force.” So E kon koll di place, “Baal-Perazim.”
Den God go raiz-up as E do for Mount Perazim and for Gibeon Valley, so dat E go do wetin E won do. Even if wetin E dey do dey sopraiz us; E go komplete en wonderful work.