7 One day, Ish-Boshet wey bi Saul pikin kon sey Abner dey sleep with Rizpah wey bi Aiaya pikin wey bi Saul girl-friend.
I give yu en wifes and kingdom; I make yu king for Judah and Israel. If dem nor rish for yu, I for still give yu many oda tins.
Abner wey bi Ner pikin and Saul soja oga, run with Saul pikin wey dem dey koll Ish-Boshet cross Jordan River go Mahanaim.
Batsheba ask, “Na wetin e bi?” E ansa, “Abeg, make yu help mi tell King Solomon make e allow mi marry Abishag, dat girl wey kom from Shunem.”