5 Itream, wey en mama name na Eglah. Dem born all dis shidren give David for Hebron.
Adonijah, wey en mama name na Haggit; Shefataya wey en mama name na Abital;
As David men and Saul men kontinue to dey fight, Abner kon popula and get pawa well-well for Saul pipol side.
Shefataya na di fift one and en mama name na Abital; Itream wey en mama name na Eglah, na-im bi di sixt one.
Yes! Shidren na God gift; dem bi reward from awa Oga God.