37 All di pipol for Israel and David pipol kon undastand sey, en hand nor dey for Abner deat.
Shimei curse am dey sey, “Make yu get out! I sey make yu dey go! Yu wey kill pipol! Wiked man!
Dem si wetin David do and all of dem happy well-well. Di pipol like evritin wey David do.
Di king tell en ofisas, “Una nor si sey one big leader die komot for Israel today?
God go ponish Joab for doz pipol wey e kill, wey David my papa nor know about. Joab kill two innocent men wey betta pass am: Abner wey bi Israel soja kommander and Amasa wey dey kommand Judah sojas.
Iddo wey bi Zekaraya pikin dey lead East Manasseh for Gilead; Jaasiel wey Abner born dey lead Benjamin tribe,
Saul wife name na Ahinoam wey bi Ahimaaz pikin. Di oga for Saul sojas na Abner wey bi Ner pikin and Ner na Saul papa broda.