Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 3:33 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

33 David sing dis song for Abner: “Why Abner go die like fool?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 3:33
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

David sing dis song as e dey kry for Saul and Jonatan


Dem nor tie en hands and legs, but e die like pesin wey tif kill!” All di pipol kon kry for am again.


Profet Jeremaya sing one song for King Josaya and e don turn tradishon for doz wey dey sing for Israel and na both man and woman dey use di song wen dem dey mourn. Dem add di song join di oda mourning songs.


Foolish pesin word dey distroy am; na en own mout dey put am for trobol.


Pesin wey dey make money with wayo, bi like bird wey dey hash egg wey e nor lay. Wen e don dey old, e go luz all di money wey e get, den e go know sey e bi fool.”


Dis warnin wey I dey give dem naw so, go turn to sorrowful song Leta. Di wimen go sing di song as dem dey mourn for Egypt and en pipol.” Mi, God wey get pawa, don tok.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ