Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 3:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 Na for Hebron dem beri Abner and di king with all di pipol kon dey kry for en grave.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 3:32
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem mourn, kry and fast till evening for Saul, Jonatan and for God pipol wey dey Israel, bikos dem don kill many of dem for war.


Di king nor kon happy again. So e go di room wey dey di gate side kon bigin kry. As e dey go, e dey kry sey, “O-o! My pikin Absalom! Absalom my pikin, e for betta sey na mi die, instead of yu!”


Den David orda en sojas and dem kill dem. Dem kut dia hand and leg komot kon hang dem near Hebron wotaside. But dem take Ish-Boshet head kon go beri am for Abner grave for Hebron.


Na deat dem take dey reward dat kind sin; bikos e go mean sey I nor honor God name.


I neva happy wons, bikos my enemies dey sofa; or dey for peace, bikos dem dey face trobol.


Make yu nor dey happy if yor enemies enter trobol and nor rijoice wen dem fall,


Den David and en men kon kry well-well until dem nor fit kry again.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ