19 Abner still tok to Benjamin tribe kon go Hebron go tell David wetin Benjamin and Israel pipol agri to do.
Wen Abner with twenty men kom meet David for Hebron, David do party for dem.
From Benjamin wey bi Saul tribe: na 3,000 men wey dey loyal to Saul before.
From Efraim: na 20,800 popula men for dia village.
Benjamin tribe wey small pass, na dem dey front, den Judah leaders with dia group and di leaders for Zebulun and Naftali tribe, follow for back.