Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 24:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 kon ask, “My king, why yu kom here?” David ansa, “I kom buy yor farm make I for build altar put for God, so dat di sickness go stop.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 24:21
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen dem rish Atad aria for di oda side for Jordan River, dem mourn and kry for der well-well. Na for der Josef for mourn seven days for en papa.


Dat day, Profet Gad go meet David kon tell am, “Make yu go Araunah farm kon build altar for der for di Oga yor God.”


Wen Araunah look kon si di king and en ofisas dey kom meet am, e liedan for groun for David front


But Joab ansa di king, “My king, make di Oga wey bi yor God make dem plenty hundred times pass as dem bi naw and yu go leave long kon si wen E go do am, but wetin make di king won kount di pipol?”


David kon tell am, “Make yu sell yor farm give mi, I won build altar put for God, so dat dis sickness go stop. I go give yu di money wey yu wont for am.”


But Finehas get strong mind kon stand for di pipol and di wahala and diziz kon stop.


follow di Israel man enter en tent, den kill di two of dem. So di wahala wey dey distroy Israel pipol kon stop.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ