Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 24:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 Wen Araunah look kon si di king and en ofisas dey kom meet am, e liedan for groun for David front

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 24:20
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Abraham look and e si three men stand for di oda side. Wen e si dem, e run go meet dem kon bow for dem.


For di third day, one yong man run kom from Saul kamp kon bow for David front. E dey kry with pain, bikos of wetin happen and e tear en klot kon pak dirty for en head.


David obey and e do evritin wey Profet Gad tell am.


kon ask, “My king, why yu kom here?” David ansa, “I kom buy yor farm make I for build altar put for God, so dat di sickness go stop.”


Mefiboshet bow again kon sey, “Oga, I nor betta pass dog wey don die, why yu dey good to mi like dis?”


Rut knee down face groun for Boaz front kon sey, “Wetin make yu dey good and kare for mi, even doh yu know sey I bi strenja?”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ