Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 23:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Dis na David sojas wey get pawa well-well: Di first one na Josheb-Basshebet wey kom from Tahkemon and naim bi di leader for, “Di Three”, e fight with eight hundred men and e kill dem for one war.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 23:8
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen David hear wetin dey happen, e kon send Joab with all en sojas go fight dem.


But Zadok wey bi priest, Benaya wey bi Jehoiada pikin, Natan di profet, Shimei, Rei and David bodyguard, nor gri support am.


Dis na David strong sojas wey help and make en kingdom stand for Israel.


Dis na di list of leaders for Israel family and tribe with ofisas wey dey kommand sojas and all of dem get dia work for di kingdom. Dem sey make each group dey serve one mont for evry year and na 24,000 men dey each group.


Dis na di pipol wey dey kommand each group: di first group for di first mont na: Jashobeam wey bi Zabdiel pikin and dem bi 24,000 men.


Jonatan wey bi David papa broda na betta advise and e know wetin e dey tok. Na en and Hakmoni pikin, Jehiel dey tish di king sons.


One donkey wey dem just kill, Samson si en bone for groun. So e pick di bone kon use am kill 1,000 Filistia sojas.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ