Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 23:37 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

37 Zelek wey kom from Ammon, Naharai from Beerot, na-im dey karry Joab wey bi Zeruaya pikin swod and spear;

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 23:37
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Ish-Boshet get two ofisas; Baanah and Rekab wey bi leaders for war and dia papa na Rimmon from Beerot wey dey Benjamin tribe.


Hezro wey kom from Karmel; Naarai wey kom from Ezbai;


Zelek wey kom from Ammon; Naharai wey kom from Beerot. Na dis Naharai dey hold Zeruaya pikin, Joab swod.


E kwik-kwik koll di pesin wey karry en weapon kon tell am, “Make yu kill mi with yor swod, so dat dem nor go sey, ‘Na woman kill mi.’ ” So di pesin use en swod take shuk am and e kon die.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ