35 Hezro from Karmel; Paarai from Arb,
Hezro wey kom from Karmel; Naarai wey kom from Ezbai;
Arab, Dumah, Eshan,
Maon, Karmel, Zif, Juttah,
Den Samuel stand up wen day neva break well-well kon go meet Saul. But dem tell Samuel sey, “Saul don go Karmel where e dey build image for ensef. Den Samuel go Gilgal.”