Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 23:29 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

29 Heled wey bi Baanah pikin wey kom from Netofat; Ittai wey bi Ribai pikin wey kom from Gibeah for Benjamin tribe;

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 23:29
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

And di twelft mont na: Heldai from Netofat (e kom from Otniel family) and dem bi 24,000 men.


Ishmael wey Netanaya born; Johanan wey bi Kareah pikin; Seraya wey Efai pikin Tanhumet born wey still kom from Netofat; with Jezanaya wey kom from Maaka kon go meet Gedalaya for Mizpa with dia men.


Zela, Haelef, Jebus pipol town (wey bi Jerusalem), Gibeah and Kiriat. Dem bi fourteen big and small town. All dis na di land wey Joshua give Benjamin tribe.


Saul selet 3,000 men from Israel for ensef. 2,000 from di men, dey with Saul for Mikmash and for Bethel kountry for di hill; while di remainin 1,000 dey with Jonatan for Gibeah for Benjamin. E kon send di rest pipol go house.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ