Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 23:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 Dat na some of di tins wey Benaya wey bi one among “Di Thirty” do.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 23:22
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Joab men, di king bodyguard and all di oda sojas komot from Jerusalem with Abishai go find Sheba.


Benaya, wey bi Jehoiada pikin, wey kom from Kabzeel, na anoda popula soja. E do many strong tins kon kill two men among Moab strong sojas. One day, e still waka enter one pit go kill lion.


One day, Benaya attack and kill one Egypt man wey tall well-well and hold spear for hand. E use di man spear take kill-am.


E get pawa well-well, but e nor popula rish “Di Three.” David make am leader among en bodyguards.


Benaya wey bi Jehoiada pikin, naim bi David bodyguard oga. David sons na priests too.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ