Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 23:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 One day, Benaya attack and kill one Egypt man wey tall well-well and hold spear for hand. E use di man spear take kill-am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 23:21
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Benaya, wey bi Jehoiada pikin, wey kom from Kabzeel, na anoda popula soja. E do many strong tins kon kill two men among Moab strong sojas. One day, e still waka enter one pit go kill lion.


Dat na some of di tins wey Benaya wey bi one among “Di Thirty” do.


E kill one Egypt man wey hold big spear for hand and tall rish seven and half fit. Benaya attack di man, kollect en spear kon kill-am.


God disgrace wiked and evil rulers for publik, wen E win dem for di cross.


So e run go stand near di Filistia man kon take en swod take kill-am, den e kut en head komot with di swod. Wen Filistia pipol si sey dia champion don die, dem kon bigin run.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ