11 Di third one for Di Three wey get pawa, na Shammah wey bi Agee pikin wey kom from Harar. Wen Filistia pipol gada for Lehi where dem plant peas put, Israel pipol run from dem,
Den Jakob give Esau some bread and stew; Esau chop kon drink wota den e get up waka komot der. Na so Esau take sell en rite as senior give Jakob.
Shammah from Harar pikin; Ahiam wey bi Sharar pikin from Harar,
Shammot wey kom from Harod; Helez wey kom from Pelon;