6 Deat really dey around mi and grave set trap for mi.
But if dem shain dem inside prison and dem dey sofa, bikos of wetin dem do,
bikos deat kover mi like klot and di fear to die go grave, dey make mi shake. Na only sorrow and trobol I dey si.
Proud pipol don set trap to katch mi; dem spread dia net and dia trap dey evriwhere for di road.
na so-so grave I dey dream about and na to die, dey hongry mi.
Wise pipol word bi like wota wey dey give life and doz wey asept am, dey run from deat.
To fear God, na wota wey dey give pesin life and e go help yu run from deat.
Wiked man sins na trap, bikos na en own sin net, go katch.
E sey, “I kry give Yu wen I dey wahala and Yu ansa mi. Naw, I dey kry to Yu from where dead body dey, so make Yu go kom help mi and hear my prayers.
“But wen una si sey sojas don surround Jerusalem, make una know sey di time wey dem go distroy Jerusalem, don near.
But God kon raiz am up afta E don gi-am pawa to win deat, bikos deat nor get pawa to hold am.