50 So, I dey praiz Yu among all di nashon; I go sing praiz Yu.
God dey give en king great viktory. E dey always show love to di pesin wey E choose and na mi, David with my shidren-shidren go rule forever.”
Bikos yor love wey nor dey fail, high pass di heavens. Yor faithfulnes dey rish di kloud.
Bikos of dis, I go praiz God among di nashons; I go sing praiz to en name.
so dat Gentile pipol go praiz God sey e dey good to dem. Just as God word sey, “I go tell Gentile pipol about yu and I go sing, dey praiz yor name.”