30 Yu give mi pawa take attack my enemies kon ovakom dem.
Di tins wey dis God dey do, dey pafet. Make wi trust en words! E dey kover pipol wey wont make E protet dem.
Time kon rish for David and en men to attack Jerusalem. Jebus pipol wey dey der, tink sey David nor go fit win di town. So dem tell David, “Yu nor go fit enter here, even blind pipol and cripple, go fit win yu.”
With yor pawa, I fit kill many sojas. With my God wey dey my side, I fit jump pass any wall.
Inside all dis tins, awa joy don dey full, bikos Jesus love us!
I fit do evritin thru Christ wey dey give mi pawa.