20 Dem fight again for Gat and e get one giant for der wey like fight well-well. E get six finger for en hand and leg.
One giant wey dem dey koll Ishbi-Benob, wey karry bronze spear wey heavy rish seven and half pounds with new swod kon tink sey e fit kill David.
Afta dat one, dem fight with Filistia pipol for Gob and Sibbekai wey kom from Hushah kill one giant wey dem dey koll Saf.
E trobol Israel pipol well-well, so Jonatan wey bi David broda Shimei pikin kon kill-am.
Anoda fight happen for Gat, where e get one giant wey get six fingers for en hand and six toe for en leg. Na di giants family for Gat, e from kom.