2 Samuel 21:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English19 Dem still fight with Filistia pipol for Gob again and Elhanan, Jair pikin wey kom from Betlehem kon kill Goliat wey kom from Gat. En spear mout tick rish di shaft wey dem take dey weave klot. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |