18 Afta dat one, dem fight with Filistia pipol for Gob and Sibbekai wey kom from Hushah kill one giant wey dem dey koll Saf.
One giant wey dem dey koll Ishbi-Benob, wey karry bronze spear wey heavy rish seven and half pounds with new swod kon tink sey e fit kill David.
Dem fight again for Gat and e get one giant for der wey like fight well-well. E get six finger for en hand and leg.
Dis four men na Gat giant grand-shidren and na David and en men kill dem.
Sibbekai wey kom from Hushah; Ilai wey kom from Ahohi;
Di eight mont na: Sibbekai for Hushah and na from Zera family for Judah tribe, e from kom and dem bi 24,000 men.