Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 20:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 Joab ansa, “No o-o! I nor go fit distroy una town!

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 20:20
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Amasa nor protet ensef against di swod wey Joab hold for en oda hand, so Joab shuk am for belle and en intestine kom out. Amasa just die at wons and Joab nor nid to shuk am again. Den Joab and Abishai, en broda kon go find Sheba.


Awa town na big one wey get peace and pipol dey respet us for Israel. Why yu won distroy am? Yu won skata wetin bi God own?”


Nor bi awa plan bi dat. One man wey dem dey koll Sheba wey bi Bikri pikin, wey kom from Efraim hill kountry, naim start di fight with King David. If una bring dis man kom out, I go leave una town.” Di woman kon sey, “Wi go trow en head pass di wall kon give una naw-naw.”


kon sey, “Oga God, I nor fit drink dis wota! E go bi like sey I dey drink dis pipol blood wey risk dia life!” So e nor gri drink am.


Dem tink sey na dia pawa dem take get evritin wey dem get, but I nor agri with wetin dem dey tink.


Na dis God make dem get money, yet I nor fit undastand how wiked pipol dey tink sef.


Yu nor go ever susid for life if yu try to hide yor sin. Konfess and stop to do dem and God go show yu mesi.


Na wikedness full human being mind and e bad well-well. Na who go fit undastand am?


But di man won show sey en know well-well, so e kon ask Jesus, “Who bi my neighbour?”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ