Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 20:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Joab go meet am and di woman sey, “Na yu bi Joab?” E ansa, “Yes, na mi.” E sey, “My oga, make yu listin to mi.” Joab ansa, “I dey listin.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 20:17
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di woman still sey, “I beg yu, my king! Make I tok anoda tin,” David ansa, “Okay.”


E get one woman wey get sense well-well for di town, so e shaut from di wall sey, “Make una listin! Make una listin! Make una tell Joab make e kom here, bikos I won tok to am.”


Di woman sey, “Before-before, dem bi dey sey, ‘Go get yor ansa for Abel town’ and dat na di only tin wey dem sabi do.


Abigail fall for groun kon sey, “My oga, I gri sey wi dey wrong. But abeg make yu let yor woman savant follow yu tok. Make yu listin to wetin yor savant get to tok.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ