Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 20:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 Wen Joab men hear sey Sheba dey der, dem kon build tick wall round di town, so Joab men kon bigin dig di wall so dat e go skata fall.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 20:15
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Sheba run pass all Israel pipol aria go Abel-Bet Maaka town and all di pipol for Bikri village gada follow am enter di town.


King Ben-Hadad agri with wetin King Asa tok and e send en soja kommander make dem go attack Israel town. Dem attack and katch Ijon, Dan, Abel-Bet Maaka; di arias near Galilee wotaside and evriwhere for Naftali.


Wen Pekah dey rule Israel, King Tiglat-Pileser for Assyria kon attack and katch Ijon, Abel-Bet Maaka, Janoah, Kedesh, Hazor, Gilead and Galilee, plus all di aria for Naftali, den e karry di pipol go Assyria.


“So dis na wetin God tok about Assyria king: “ ‘E nor go enter di town or shot one arrow against am. No soja go kom near di wall and nobody go build kamp near di town.


E get one town and di pipol wey dey inside nor many. Den one king wey get pawa well-well bring en sojas kon attack dem.


So dis na wetin God tok about Assyria king: ‘E nor go enter dis town or shot one arrow against am. No soja wey karry shield go kom near di town and dem nor go build anytin take surround am.


Si as Babilon pipol build dia kamp round di town and dem won seize and attack am. Dem go win, bikos war, honga and diziz don already dey kill yor pipol. Naw, make Yu si sey evritin wey Yu tok, don dey happen.


Mi, di Oga wey bi Israel God sey, war and wahala go skata all di house for Jerusalem and di royal palis for Judah.


Dis na wetin Oga God wey dey mighty tok, “Make una kut all di trees for Jerusalem trowey kon build wall round am. I must ponish dis town, bikos opreshon full am.


Tie am well-well! Make wall round am, den guide am with sojas and betta iron gate.


Time go kom wen una enemies go surround una for evry korna kon block una road.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ