Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 2:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

30 Wen Joab stop to porshu dem, e gada all en men kon si sey na nineteen of dem, with Asahel en broda, naim die.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 2:30
2 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Abner and en men mash pass Jordan River Valley for nite kon cross and di next morning, dem kon rish Mahanaim.


David men kill three hundred and sixty among Abner men wey kom from Benjamin tribe.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ