Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 2:29 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

29 Abner and en men mash pass Jordan River Valley for nite kon cross and di next morning, dem kon rish Mahanaim.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 2:29
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen Joab stop to porshu dem, e gada all en men kon si sey na nineteen of dem, with Asahel en broda, naim die.


Abner wey bi Ner pikin and Saul soja oga, run with Saul pikin wey dem dey koll Ish-Boshet cross Jordan River go Mahanaim.


At wons, dem enter Ish-Boshet room kon kill-am. Den dem kut en head, karry follow body kon waka for nite pass Jordan River Valley.


My love, before di morning breeze go blow and darkness go disappear, make yu kom back kom meet mi like gazelle or yong deer wey dey on-top mountin.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ