2 Samuel 2:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
24 But Joab and Abishai bigin porshu Abner from evening till dem rish Ammah hill, near Giaya wey dey east for di side wey dey di road wey dem dey pass go Gibeon wildaness.
But Asahel nor still stop, so Abner kon trow en swod go back and e enter en belle kon kom out for en back. So Asahel fall for groun die and evribody wey rish der, kon stand dey look am.