20 Abner look back kon sey, “Asahel! Na yu bi dat?” Asahel ansa, “Yes! Na mi.”
e kon dey porshu Abner,
Abner kon sey, “Make yu stop to porshu mi, but run follow one of di sojas make yu kollect wetin e get.” But Asahel nor gri.