Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 2:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Dat day, di fight kon strong well-well and David men win Abner and Israel pipol.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 2:17
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Abner kon tell Joab, “Make wi let some boys from di two side fight face-to-face.” Joab kon ansa, “Okay.”


All of dem kut demsef for head, use swod shuk each oda for belle and di twenty-four men fall for groun die togeda. So dem koll dat place for Gibeon, “Swod Field.”


Di fight between David and Saul family tey well-well. As David pipol dey strong evriday, Saul pipol kon dey weak more-more.


To start kworel bi like wen yu leave wota make e dey rush; so e go good make yu stop am, before e go kause big wahala.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ