Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 2:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 So twelf men from Ish-Boshet and Benjamin tribe kon fight twelf men for David side.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 2:15
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Abner kon tell Joab, “Make wi let some boys from di two side fight face-to-face.” Joab kon ansa, “Okay.”


All of dem kut demsef for head, use swod shuk each oda for belle and di twenty-four men fall for groun die togeda. So dem koll dat place for Gibeon, “Swod Field.”


Abner wey bi Ner pikin and Saul soja oga, run with Saul pikin wey dem dey koll Ish-Boshet cross Jordan River go Mahanaim.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ