Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 19:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 E ansa, “My king, yu know sey I nor fit waka. I tell my savant make e karry mi for donkey follow yu, but e run leave mi.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 19:26
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E take 1,000 men from Benjamin tribe, Ziba wey bi savant for Saul family, en fifteen sons and twenty savants go meet di king for Jordan River.


Mefiboshet wey bi Jonatan pikin and Saul grand-pikin, na five years e bi wen di news kom from Jezrel sey dem don kill en grand-papa Saul and Jonatan en papa for war. Den en nurse kon karry am dey run, but bikos e dey hurry, di pikin fall from en hand, so en leg kon break.


David ask am, “E get anybody wey remain for Saul family wey I go show respet and dey kind to, just as I promise God sey I go do?” Ziba ansa, “E still get one Jonatan pikin wey remain, but e nor fit waka again.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ