2 So, instead make di sojas dey happy sey dem win, all of dem kon dey mourn, bikos dem hear sey di king dey kry for en pikin.
Joab know sey David won si Absalom,
Dem kon tell Joab sey David dey kry and mourn for Absalom.
Dem kwayet enter di town with shame like sojas wey dem win for war.
Wen di king favor pesin, e dey give life; e bi like kloud wey dey bring rain for en sizin.
Wen king vex, e bi like lion wey dey shaut, but if e favor yu, e bi like rain wey dey fall.