Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 19:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 E take 1,000 men from Benjamin tribe, Ziba wey bi savant for Saul family, en fifteen sons and twenty savants go meet di king for Jordan River.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 19:17
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen David rish Bahurim, one Saul relashon wey dem dey koll Shimei wey bi Gera pikin kom out bigin curse David.


Dem escort di king and en pipol cross di river and dem do evritin wey di king wont. As di king won cross, Shimei fall for di king front


Paltiel kry follow am go rish Bahurim town. But Abner sey, “Make yu dey go yor house.” So e kon go.


Yu, yor shidren and yor savants go work for di land wey bi yor oga family own kon harvest and provide food for Mefiboshet family. But Mefiboshet ensef, go always kom chop for my tabol.” Ziba get fifteen shidren and twenty savant.


E get one savant for Saul family wey dem dey koll Ziba and dem tell am make e go meet David. David kon ask am, “Na yu bi Ziba?” E ansa, “Yes sir! I bi yor savant.”


“E still get Shimei wey bi Gera pikin, wey kom from Bahurim town for Benjamin tribe. E curse mi well-well di day wey I go Mahanaim, but wen e si mi for Jordan River, I use God name take promise am sey I nor go kill-am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ