Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 18:33 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

33 Di king nor kon happy again. So e go di room wey dey di gate side kon bigin kry. As e dey go, e dey kry sey, “O-o! My pikin Absalom! Absalom my pikin, e for betta sey na mi die, instead of yu!”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 18:33
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Abraham nor like wetin Sarah tok, bikos Ishmael na en pikin too.


Dem kon tell Joab sey David dey kry and mourn for Absalom.


Di king kover en face bigin kry dey sey, “O-o my pikin! O-o my pikin Absalom! Absalom my pikin!”


Just as papa dey love and pity for en shidren, na so too, God dey good and dey sorry for doz wey dey fear am.


God, make Yu forgive dem, but if Yu nor go forgive dem, den make Yu remove my name from di book wey Yu rite.”


Dis na di wise words wey Solomon tok: Shidren wey wise dey make dia papa proud, but fools dey kause pain for dia mama.


Foolish shidren dey kause pain for dia papa and dia mama go dey regret.


bikos I for like sey God go curse and separate mi from Christ, so dat my own flesh and blood,


Elijah na human being like us and e pray with all en mind make rain nor fall. True-true, for three and half years, rain nor fall for dat place.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ