Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 18:29 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

29 Di king kon ask, “Wot of Absalom?” Ahimaaz ansa, “Oga God! Wen Joab yor offisa send mi, I si big wahala, but I nor fit tok wetin e bi.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 18:29
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Ahimaaz still sey, “I nor dey fear wetin go happen, I go-go tok di news too.” Joab ask am, “My pikin, wetin make yu won go tok? Dem nor go give yu any reward o-o.”


Di king kon tell am, “Make yu stand for der!” So Ahimaaz go where e tell am.


Di king ask am too, “Absalom still dey life?” Di savant ansa, “I wish sey wetin happen to am go happen to all yor enemies and all doz wey dey fight yu.”


Joab kon tell. Amasa, “My friend, how yu dey?” E kon hold en hair with en rite hand like sey e won kiss am.


Make yu run go meet am kon ask am, ‘Evritin dey okay? Yor husband dey okay? Wot about yor pikin, e dey okay?’ ” Wen di savant run go meet and ask am, di woman ansa am, “Evritin dey okay.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ