Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 18:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 Den di guide si anoda man dey run kom for di road and e koll di pesin wey dey keep di gate sey, “Si, anoda man dey run kom!” Di king ansa, “Dis one still dey bring good news too.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 18:26
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E kom down kon tell di king and di king sey, “If na only en dey kom, e dey bring good news.” Di man still dey run kom.


Di guide kon sey, “Di first man wey I dey si so, dey run like Ahimaaz.” Di king ansa, “E bi good man and e dey bring good news kom.”


So dem go Samaria kon tell di guards wey dey di gate sey: “Wi go Siria sojas kamp and wi nor si anybody for der; dem run leave all dia horse and donkey and di tent bi as dem leave am.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ