Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 18:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 E kom down kon tell di king and di king sey, “If na only en dey kom, e dey bring good news.” Di man still dey run kom.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 18:25
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

David sidan for di space wey dey between di inside and outside gate for di town. Di guide stand on-top di roof wey dey di gate kon si only one man dey run kom.


Den di guide si anoda man dey run kom for di road and e koll di pesin wey dey keep di gate sey, “Si, anoda man dey run kom!” Di king ansa, “Dis one still dey bring good news too.”


Den God tell mi, “Make yu go put pipol make dem dey guide, so dat dem go tell yu evritin wey dem si.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ