Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 18:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Joab ansa, “If yu si am, why yu nor kill-am for der? I for give yu ten pieces of silva with belt.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 18:11
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

One among David men si am kon go tell Joab sey, “Awa oga! I si Absalom hang for one oak tree!”


But di man ansa, “Even if yu give mi one hundred pieces of silva, I nor go use my hand kill di king pikin. All of us hear wen di king dey kommand yu, Abishai and Ittai sey, ‘Bikos of mi, make una nor tosh or kill Absalom.’


David still tell dem make dem tell Amasa, “Una bi my own relashon, from today go, I dey put yu for Joab place make yu rule my sojas. Make God ponish mi if I nor do wetin I tok!”


My enemies don porshu mi. Dem don nak mi fall kon force mi stay for darkness like pipol wey dey grave.


Dis na wetin dey happen to pipol wey play wayo take get propaty.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ