2 Samuel 17:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English8 Yu know sey, David yor papa and en men strong well-well for fight, like bear for bush wey dey find en pikin. Yor papa na soja wey get sense and e nor dey stay with en men for nite. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |