Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 17:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Hushai ansa, “Di advise wey Ahitofel give yu dis time nor good.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 17:7
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen dem tell David sey Ahitofel don join Absalom against am, e kon pray, “Oga God, I beg! Make any word or advise wey Ahitofel tok, dey yuzles!”


but yu fit help mi, if yu go di town back go tell Absalom sey yu go dey faithful to serve am just as yu serve en papa. Den make yu do evritin wey yu fit do against all di advise wey Ahitofel go gi-am.


Ahitofel ansa, “Go sleep with yor papa girl-friends wey e leave for di palis. Den evribody for Israel go know sey yor papa hate yu and doz wey dey follow yu, go kon get heart.”


Wen Hushai kom, Absalom tell am, “Si di advise wey Ahitofel give us, make wi follow am? If yu nor gri, tell us wetin wi go do.”


Make yu tok for doz wey nor fit tok for demsef; make yu judge well for doz wey dem dey opress.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ