Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 17:28 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

28 Dem bring basin, pots and bed shit kom gi-am. Dem still bring food: wheat, barley, grain wey dem roast, beans, peas, honey, cheese, cream and some sheep kom give David and en men.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 17:28
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den Jakob give Esau some bread and stew; Esau chop kon drink wota den e get up waka komot der. Na so Esau take sell en rite as senior give Jakob.


Make yu dey give and yu go prosper; help odas and yu go get help.


But good pesin dey plan to do good tins and na-im karata dey save am.


Una pride don deceive una, bikos una dey stay under rock where una dey save kon build big house on-top mountin. So una dey boast sey, ‘Na who go fit kon meet and attack us for der?’


God go bless una wey dey sorry for pipol, una go receive mesi.


So Abigail kon kwik-kwik take two hundred bread, two kontaina wey wine full, five sheep wey dem don barb well, hundred raisin and two hundred fig fruits wey dem don press. Abigail pak dem put on-top donkey


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ