Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 17:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 Absalom sey make Amasa take Joab place as di sojas oga. Amasa na Itra pikin wey kom from Ishmael tribe and en mama name na Abigail, Nahash pikin. Zeruaya wey born Joab, na en sista bi Nahash.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 17:25
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

David still tell dem make dem tell Amasa, “Una bi my own relashon, from today go, I dey put yu for Joab place make yu rule my sojas. Make God ponish mi if I nor do wetin I tok!”


So wetin David tok, enter Judah men heart and dem obey am kon send message go meet en and all en ofisas make dem kom back.


Di king tell Amasa, “Make yu koll all Judah men kom meet mi di day afta tumoro.”


Joab hear wetin happen (bikos na Adonijah e bin dey support, even doh e nor support Absalom). So e run go di tent for God present kon hold di altar horn.


God go ponish Joab for doz pipol wey e kill, wey David my papa nor know about. Joab kill two innocent men wey betta pass am: Abner wey bi Israel soja kommander and Amasa wey dey kommand Judah sojas.


“E still remain one tin: yu remember wetin Joab do mi wen e kill two kommander for Israel sojas, Abner wey bi Ner pikin and Amasa wey bi Jeta pikin. E pritend kill dem like sey dem dey fight and dat time peace dey evriwhere, kon stain en belt and sandals with innocent blood.


Some from Manasseh tribe still go meet David wen e follow Filistia pipol go fight Saul. (But, e nor help di Filistia pipol, bikos dia king dey fear sey e go sell dem give Saul wey bi en oga before, so dem send David and en men go back to Ziklag.)


Eliab na Jesse first pikin, why Abinadab na di sekond born, follow by Shimea,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ