Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 17:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 Absalom ofisas kom di house kon ask di woman, “Where Ahimaaz and Jonatan?” Di woman ansa, “Dem don cross di river.” Di men look for dem, but dem nor si dem. So, dem go back to Jerusalem.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 17:20
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

but yu fit help mi, if yu go di town back go tell Absalom sey yu go dey faithful to serve am just as yu serve en papa. Den make yu do evritin wey yu fit do against all di advise wey Ahitofel go gi-am.


Di nurse ansa Fero, “Hibru wimen nor bi like Egypt wimen; dem strong well-well and before wi go even rish der, dem don born!”


Den Sisera tell di woman, “Make yu stand for di door and if anybody kom ask yu weda pesin dey here, make yu sey no.”


David kon ansa, “Di king sey make I do sometin and e sey, ‘Nor let anybody know why I dey send yu or tell yu dis tins.’ I don tell my sojas make dem wait for one place.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ