18 But one day, one boy si dem kon go tell Absalom, so dem kon go hide for one man house for Bahurim. Dem hide inside di well wey dey en kompond.
Wen David rish Bahurim, one Saul relashon wey dem dey koll Shimei wey bi Gera pikin kom out bigin curse David.
For dat time, Shimei from Benjamin tribe wey bi Gera pikin wey dey stay Bahurim kon run go Jordan River go meet David.
Paltiel kry follow am go rish Bahurim town. But Abner sey, “Make yu dey go yor house.” So e kon go.