2 Samuel 16:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English8 Yu take Saul kingdom and naw, God dey ponish yu for all di pipol wey yu kill for Saul family. God don give di kingdom to Absalom yor pikin. Yu don fall; yu wey dey kill pipol anyhow!” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |