Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 16:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Hushai ansa, “How I go follow am, I dey follow di one wey God choose for Israel pipol. I go stay with yu.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 16:18
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Absalom kon ask am. “Wetin happen wey make yu nor dey loyal to yor friend David again? Why yu nor follow am go?”


Even sef, na who I go serve, if nor bi my oga pikin? As I serve yor papa, na so I go take serve yu naw.”


So Samuel take di horn wey olive oil full kon anoint di boy for en brodas front. God Spirit kon enter David body from dat day go. Den Samuel kon go Rama.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ