Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 16:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Absalom kon ask am. “Wetin happen wey make yu nor dey loyal to yor friend David again? Why yu nor follow am go?”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 16:17
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Hushai ansa, “How I go follow am, I dey follow di one wey God choose for Israel pipol. I go stay with yu.


Wen Mefiboshet meet di king from Jerusalem, di king tell am, “Mefiboshet, why yu nor follow mi go?”


Betta friend dey always show en love and yor relashon go always dey with yu wen yu dey face wahala.


Friendship if put yu for trobol, but some friends go dey klose to yu pass yor own broda.


Dis pipol wey nor get sense at-all, na like dis una won take pay God? Nor bi en bi una papa wey kreate una? Na-im kreate and make una strong.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ