Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




2 Samuel 16:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 Wen Hushai, David friend wey e trust well-well si Absalom, e kon shaut, “Di king go live forever! Di king go rule us tey well-well!”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




2 Samuel 16:16
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen David rish on-top di hill where e go for fit woship God, en friend, Hushai wey kom from Ark land, wey David trust well-well, kom meet am. E wear tear-tear klot kon pak dirty full en head.


but yu fit help mi, if yu go di town back go tell Absalom sey yu go dey faithful to serve am just as yu serve en papa. Den make yu do evritin wey yu fit do against all di advise wey Ahitofel go gi-am.


So Hushai, wey bi David friend kon go di town back as Absalom just dey enter.


Bikos, today, e don use many sheep, goat and fat melu take do sakrifice. E invite all yor shidren, Joab wey dey kommand yor sojas and Priest Abiatar and as wi dey tok so, dem dey do party dey shaut sey, ‘Adonijah, yu bi king! Make yu live forever!’


where Natan and Zadok go anoint am as Israel king. Den make una blow di trumpet kon shaut, ‘Solomon, yu bi king! Make yu live forever!’


Na Natan pikin, Zabud bi shief to di difren govnor.


Jehoiada bring di king pikin kom out kon crown and gi-am God laws. Den dem make am king, anoint am kon klap dey sey, “God save di king!”


Di wise men kon tell di king for Aramaik language sey: “Awa king, make yu live forever! Make yu tell yor savants di kind dream wey yu dream and wi go tell yu wetin e mean.”


Bikos of di many nois wey dem dey make, di king mama enter di hall kon sey, “My king, yu go live forever! Abeg nor let dis tin shake yor mind and make yu nor fear!


Daniel kon ansa di king from di pit, “My king, yu go live forever!


So dem go meet King Darius kon tell am, “Awa king! Make yu live forever!


Pipol wey dey go for Jesus front and dem wey dey follow am for back kon dey shaut, “Praiz David Pikin! Di pesin wey kom with God name, God go bless am! Make wi praiz God wey dey heaven!”


Samuel tell di pipol, “Una don si di pesin wey God don choose? True-true, nobody bi like am for di whole Israel!” All di pipol kon shaut, “Di king go stay forever!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ