13 As David and en men dey waka pass, Shimei still follow dem rish di hill and e dey curse, dey trow stones and dirty for dia body.
May bi God go si my sorrow and E go give mi some blessing wey go remove dis curse.”
Di king and all en men taya well-well wen dem rish Jordan River, so dem kon rest for der.
As dem dey shaut dey vex pul shirt and trowey san-san,
Den e koll two soja oga kon tell dem, “For nine oklok dis nite, make una ready two hundred sojas wey go-go Caesaria, plus seventy, wey go ride horse and two hundred, wey go karry spear.